@Vbonifacefan22@carterefe__ Good morning my boss am a artist too sir I really need help supporter and collaboration my oga pls I can do anything you are my mentor pls take a look at my freestyle my boss i have been working hard so badly pls.god bless you more my bruh ๐โค๏ธ๐ถ๐ต๐ง๐๏ธ
@mommaspet01 Carry urself go abuja dey stand for estate street naked dress you go see honorable, senator, governor or chief within 5 days you go buy ur dream car then next 7 days your opueh dey produce puppy ants
@Lemaere Person wey carry person go grammy never collect grammy even person wey start to dey sing last year don first am collect grammy ode osapolo ๐