@SaharaReporters If they want us to stop recording them they should also try get them a body cam for the police men on stop and search duty.πππ
@ChuksEricE Lots of innocent people wonβt be in prison now if they had video clip of what happened between them and the police officer??? Is video recording a bad thing now? We need the youth to speak up about thisπππ
@AirtelNigeria This your shitty data network just made me loose 10million naira on sporty bet wooo na Ogun go kill all of una with that shitty fucking network π₯Ήπ₯Ήπππ
@Mrbankstips Na somebody wey do soapy join this our daily 2odds game dem is painful oooooo but we move again BANKS abeg Dey drop that daily 2odds I don pay my landlord rent out of the 2odds π
@myaccessbank shey na 100 year u gonna credit person account Abi ewo ni madness yi now I wan settle black uniform man now edakun oooo make una credit my aza ooo