@keivo_oi Wo!!! You and your oga I just dey wake up o🙂↔️ Wetin he do again? This immunity week Victor no just give Keivo any chance at all😂 God abeg o
@DiamondOgu19871 A ba idi daddy won😂 iyalaya gbogbo yin seh
Oya all the opps should fall out my boy don win o💃🏻💜 ahh Thank you Keivo for giving me this win o💃🏻🥹