@davido And since 15 years you still dey struggle to reach 4b streams with your hits 😂 you no even see Asake back talk more of Rema, wiz and burna too far for you even ayra starr sef…with all the PR for ur oriakpu album e still flop tiktoker abi streamer Osakpolor 😆
@Beckkyyy55 Davido wey go perform for kogi 😂 how many people attend ? Mumu tatibiji mk una no go stream oriakpu they here they use wizkid they farm engagement 😏
@davido Slovido, Osakpolor, Toto begger watin u never do to compete with wizkid and burna boy 😂… e sure me for class na you go de carry class steady cos you’re very slow, iq very low ur not creative if don’t ride on people’s idea and glory you’ve got nothing upstairs zero brain 🤦🏾♂️
@Daddyzee02 Shut the fuck up go continue selling ur meat and kpomo at mile 1 mkt omo eru…God bless Runtown though for that song it��s nothing close to ojuelegba Afro beat anthem
@blaccmajek Song wey Mayorkun and fola use bless Osakpolor…. Songs no dey for 5ive and oriakpu album abi those songs no fit dey top 5 too if he is that good 🤧😏
@davido Shut up you get glory ? You talk say we rise by lifting others but all the upcomi artiste wey de hot you dey there dm they beg for remix…. You de ride on other people’s glory as peruzzi and mayorkun leave you no see the kind lyrics you de write suya for kaduna 😂
@davido Them don deduct stream from your oriakpu album oh…. Na ur fans dey pressure u na them go put you for trouble you no dey top 6 Nigerian artiste just go dey do your viva and munch it advert Tigre razor blade go soon enforce you join and always ultra 😏
@gospel98341@Hustle_tweet@davido Oya go row your boat gently…. As you no know say u no go handsome, as you no know say u do enter mansion with sweet Fanta Diallo mumu bingos if them call musicians for Nigeria shey this ur dog wey drop oriakpu album go come out ? Ozwor
@davido Dem don deduct the small streams ur oriakpu use dey no 178 for Spotify ng album as dem deduct streams the album go jst disappear cos which number e wan dey u carry the frustration cm twitter 😂 ur greatest achievement 4 music na dat comparison with big wiz I no no hu start am