Naaaa lieee ππ€²π
Ubeku don hang for my neck again π π
So God finally notice me for this appπ₯Ή
@etienomartin thanks for following me maπ€§π₯Ήπ€²
Dem say na who humble dey get favor make ugly Nation drop pride fess thank e mentor babe abi how una wan put amππ
Thank you @etienomartin
If only X go just be like other media app wey no fit get multiple verified profiles of one person π€
How many @carterefe__ I don see today π€π
Very annoying something π
@Cristiano@AlNassrFC_EN@AlNassrFC My Goatπππβ¨β‘β¨π«ππ
I love you CR7 forever your biggest fanπβ¨πππππβ¨β¨β¨β¨β¨β¨β¨β¨β¨β¨β¨β¨
@_BigTeejay Azzaw π
Davido fit get the collection of cars wey go cover e papa compound? π
No let dem catch you oπππ
That dude is the beast of moneyπ