You can never make it alone in this life. You need people to connect you, link up and help you succeed.
No man has ever made it alone in this life; let nobody deceive you.
@neo_officialll Na so dem come my store for Ghana ๐ฌ๐ญ steal almost half of my goods. I go report to police, dem say make I pay them money make dem use find my products. Omo na so I give up oo. Now you dey get am clear ooo, no open physical store, you fit regret am.
@NikkiJean919@chisomholic You think say man and woman na the same. I pity the man wey go put this one for house. I just pity the simps of a man. Continue dey think say you and man na the same ooo.