Gave me something better and still offered me what I wanted. Now he has left me to pick whichever I want.
He never fails, na me dey always worry.
Lord I am super grateful.
If I later find out no be consistency una dy use build plazas, buy house, buy cars and go on vacations, e no go funny for this app o..
For the last time, wetin dy give una money?