@prett_nanie Make una dey do una research if una see something before una post, whatโs special
About this February? U still come say it happens 823 years lol go and check your calendar and come back and delete this rubbish
@_lugbenga Omo he plenty o for me wey I nor fit forget
Chaos is a ladder
A Lannister always pays his debts
Any man who must say 'I am the king' is no true king