@Ruby0361 My cashout just Dey drop but I still believe, once it gets to 3000 i dey commot what’s left abeg, those guys are not playing according to stats
@UnderCartel1 Real, good picks but I saw your comment when you dey advice @FGirlrita about the league she picks in but you sef go pick for the same inconsistent league, fairs…we go again though