anything wey you tell babe about yourself na wetin she go use as pillow talk for her next talking stage ๐๐๐๐
if you like, dey cast your secrets.
the things people brag about these days just remind me how low the bar has gotten. sometimes i wonder if my mindset belongs to a more developed generation.