@it_Rutie So because his poor make him no dey sleep again? Aunty abeg wetin u want make he do, make him go steel abi na eveeybody dit so yahoo or stealing
@DanielRegha Person wey no fit play ordinary egg make he break go come online dey talk mumu talk
I guess we can all see his toothpixk leg very tiny leg ooo and he dey condemn evedyone foe their effort
@DanielRegha U go just open ur mouth and just talk rubbish , coach that just crowns the world champion, before he took chelsea coach he told them he will fight for top 4 and he did it either any way thats not anyone issue provided he did what he said you cum xome here dey criticise anybody