@MR__Sulaiman1 I too like Nigerians cause dem foolish ππ
Stay house jare, make dem just de recycle incompetent leaders Dey go as we no one get sense. Dey wait for justice for country wey justice no Dey!! πππ
@phelaaza@SavvyRinu@originalproflle Nigeria police na the weapon fashioned against its citizens. Excluding the politicians their family and their cabals