Person fuck up, you no see any other punishment to give am na to behead am.
Like you behead person wey dey follow you serve the same god.
Wetin go kan happen if you catch me?
You missed the era of “Christmas clothes”. That’s what APC took away from us. Christmas used to be the most fun time of the year. Now, families are too poor to celebrate, too poor to travel home and now live on different continents.
Nobody talks about how CREEPY it is to catch somebody close to you looking at you with pure DISGUST when they think you don’t see them. basically giving you a dirty look That’s one of the most unsettling feelings ever…
I hate niggas like that man
You win 1m and na only 15k you fit give your guy.
Wey he for press you 950k make he use the remaining 50k fund your sporty.
Since na you dey feed am since all these days
Oloriburuku
The older I get the more self aware I become. I’ve refrained from giving people unsolicited advice/opinions about anything. If you don’t tell me I don’t ask, I’ll meet you at the level you include me…
i no sure say i ready for the kind fooling wey this nysc khaki dey attract bruhh 😂😂
one woman legit stood in front of me and gave me salute on the road.. i no even know wetin to do 😭😭