Music junkie π΅ my post are straight from whatever the songs Iβm listening to make me feel | If you love great music, letβs connect πΆ
#LUJOMOVEMENT
It hurts me to see Mr Linah's account is gone. All the hardwork and efforts just like that. I do hope he gets it back.
Dear @Mrlinah20 whatever happens, you will always have my support.
The stage is set...i just want @sunkanmi5623 to come online make we start ..
But please Connect with
@_falsi1ke and @john322226 because both of them na my boss and them go appreciate us soon with better something
Is like i go reduce some persons wey i promise 20k and above so i fit accomodate more persons o...but if i do am my conscience go nlame me because this guys expecially jackson and gentle solomon don try..but i go reduce waiting i promise them,may be i go add am up for them by next month
Make onna pity me abeg
About 8 persons don dey call me daddy because of give away..
Abeg o...na only Sammy fit call me any name for this app...because i trusth am...you need to be trusted before you come dey call me any name wey you want call me.If you like call me peter and paul..but no put Jude if not i go block you.
Na only 35 persons this give away go reach...but i don add 30k to make am 130k...so....extra 15 persons for 2k each go collect ...
My manager go send am soon so the people wey go share am go do am