@damilola069 @davido The album sweet. And it has replay value.
Only hit for Morayo nah Kese, and Funds don almost pass am 😹😹😹. Dem go respect Davido by force
These opps re taking it to a different level all in the name of bants
Its not even funny lol
We should be giving them the same
Energy .. if more than them sef …👍
Una dey No.1 for Apple Music
Dem give una exclusive info say una record 1M streams in 12 hours.
But una still carry Davido matter for head
Wetin una really want ?🤣🤣🤣🤣
The obsession is too much!!!!
ASIWAJU BOLA AHMED TINUBU IS THE MOST USELESS AND WORST PRESIDENT TO EVER GOVERN NIGERIA.
POLITICS - 2/10, HE USES THUGGERY AND DIVISION TO PLAY, THAT IS NOT BEING TACTICAL
GOVERNANCE - 0/10.
HE IS A FRAUD.
You dey this app, you no be student, you no get work, you no be farmer but you get car, and you dey tag Davido to Spotify……we go soon start to tag you to EFCC o,
I know you, you know yourself
Una dey do too much!!! All this one no be online cruise again, e don dey trun another thing. You no fit bant make you no dey toxic? Omo make una dey calm down oo, if you no use your head one day you go ask yourself. Too much talk no dey full basket, you go remember me one day. 🧏