@youngskales I swear, that’s why am trying my hardest best to put myself first in everything, people are fast to move on, they don’t care, they only care when they benefit from you 💯
@YKoluwaseun9 Wetin concern you with people personal life? He sure for you na you nor go show your gf where dem for born you, Abi na still the environment you still Dey live?
@cal_mhe_iva You think say na everybody Dey act childish like your ex boyfriend or your present boyfriend
You will never see that kind man in your level, we know you Dey lowkey wish say na you him do that kitchen video with