This anonymous account called @nigeriandj is not the original Nigeria Dj Association account 😡😡😡😡 he’s not a Dj and he’s not part of us, the only original Nigeria Dj Association account we know are @djannational1@djanlagos follow the original Nigeria Dj Association account
For you life no even talk say you Sabi rap pass olamide again you this s small Boi if all your family nah rapper they no fit reach olamide level, werey Omo 😂 old glory
Them no dey advice this set up of people in life:
Person wey don make am
Person wey just fall in love
Person wey never go Lagos before
Person wey them just give sporty bet code
Person wey just join cult
Woman wey trust her pastor
Yahoo wey just cash out
Girl wey just join hookup.