@DAMIADENUGA U know even sabi wetin u Dey talk. Did you not watch VDMโs confession about his soapy journey? Dude said there was a day he was with 3ladies at the same time. After having sex with them, he still jerked off when they left.
This is way beyond just getting a woman.
@DAMIADENUGA I just know say you no even sabi wetin u dey talk. For Number one; you say avoid being alone u come spoil am by saying go get a job. When he closes from the job where him go go no be house.
And who tell you say married men and women no dey run soapy. Dey play