@sepril23NG Not trying to be insultive but only a daft person will think like this, 'olobe lo loko' you think say na joke? Even you as a man, the day you jam woman wey fit cook better food for you, na once your attention go dey divided! Ladies at least if na once in a while, cook!!!
@_Abdulakeem_ Bro. No mind anybody abeg
The ones that other guy wanted to keep aside too... He would have used it for the same purpose.
He wants to eat his cake and still have it but you're the greedy and bad one here ๐๐๐๐
@john322226@john322226 energy is what most of you deserve, this is a fucking hypocritical behavior and all of una wey dey bash Lobi ehn. You're worse than the filmex guy himself, useless people with bad behavior they'll now hide under I'm farming Elon money. A fool is a fool!!!
@TgCafe Before you start to dey fry Akara, Ask questions well well oooo. No go follow motivational speaker oooo. Nobody go dey with you for night oooo
Those challenges wey e briefly mention fit take your life
@IyelolaIge I don read through the comment section. You be wayray naw everybody you dey agree with. Na why I no even know wan believe the story again ๐ the comment wey I wan drop sef. I don lose interest
@NOSAIYAMU5@osahenomaaaaa@TheoAbuAgada See where you hang ball๐๐๐
Make you show papa house and car now everywhere silent ๐๐๐
But na papa ajasco no responsible ๐คก