@MeduFavour Abeg mk una leave them jor
Oni of ife was also there nobody talk down on him.
Why una like to dey talk down on una own..that's why other tribes no dey respect una kings cus na una dey start the disrespect
@iamnasboi Ruggedman
Cmion
Terry da Rapman
Gino
Cartiair
Lord of ajasa
Suspect
Neston c
Ikechukwu
Golden
Jarule
Mo cheda
Black magic
Ojb jazreel
Dagrin
Sasha p
B.O.U.Q.E
Yungix
Etc....