@PreshyMulla@LagosLifeApp@Shalom_HeyEliy Some na guy Wey dey catfish as girls
Dem dey delulu
No reason bro
Na why me i go ask for vn first,
Naso one do rubbish, i send am money e say e small i ask am to send back..some go ragebait you send money dey expect make you vex send more๐
#vatar#LagosLife
@burnaboybox Senior man
First of invest in land and invest in people to invest in land too
I've brought in like 5 people to the space making them billionaires and putting them through on how to get on the app too
Boss
Just invest in me you'll see signs
#lagoslifegame#vatar
Thank you for making my wish come true, i love this asf๐ฅฐ i have always wanted bikes!
My love for bikes knows no bounds if i no get am for real life at least i go get am for vatar
Thank you @Shalom_HeyEliy and @LagosLifeApp team
You're the best๐ซ #vatar#lagoslifeapp#LagosLife
@Shalom_HeyEliy@Shalom_HeyEliy
Thank you for the power bike, you finally listened
I love it but biko make our sim dey sit down on top as a power bike should be and we should be able to kit up just like power bikers
If i no fit ride am real life make i fit ride am for vatar
Well down
Sugar mum