Home
Language
English
TΓΌrkΓ§e
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
Big Doms
@doms_big98277
God First π
Joined July 2024
13
Following
24
Followers
1.4K
Posts
Big Doms
@doms_big98277
1 day ago
@iamolubunmi62
@emmanuel1_og
Oya open urs and cover also and post na cus una funny ganπ
Big Doms
@doms_big98277
1 day ago
@Ibsteezy
@Ogwuche117
U weird gan π
Big Doms
@doms_big98277
4 days ago
@SON_OF_ABUTU
@leodey4u
He wan turn d girl head she nor understand dat English na make she say she nor remember anything π
Big Doms
@doms_big98277
5 days ago
@its_Miguel04
@leodey4uu
Na una female celeb be dat oo
Big Doms
@doms_big98277
5 days ago
@UchennadRapper
@mide_io
Hmm u sure dat means ur babe own go pass BBL and sound pass JBL ππ
Big Doms
@doms_big98277
5 days ago
@joseph_faniran
@mide_io
You be werey haha π see talk
Big Doms
@doms_big98277
9 days ago
@realdebby10
Eyah ππ
Big Doms
@doms_big98277
9 days ago
@Iam_ChrisJay_
@99wvrd
@hintrovertt
Leave am person way Garri don block he brain box ππ
Big Doms
@doms_big98277
9 days ago
@Johnnyescoba
For he papa mind he dey reason if e sure if na e pikin abi dem change am when e small 4 hospital
Big Doms
@doms_big98277
9 days ago
@Cleverlydey4u
Dat clown π€‘ way they talk about relationship stuff they yarn he own join π
Big Doms
@doms_big98277
9 days ago
@buzormemes
Na collabo lol π but sapa don make crowd turn introvert π
Big Doms
@doms_big98277
9 days ago
@buzormemes
I get wetin fit make woman get 9 months
Big Doms
@doms_big98277
9 days ago
@PoliceNG
Nigeria is gone cuz dis country be like wetin dem don sell since Buhari time but una nor notice π
Big Doms
@doms_big98277
11 days ago
@i_am_emmie01
@jameZpaedaE
@realdebby10
@premierleague
Make premier league start mah start betting cuz World Cup na piece of shit π©
Big Doms
@doms_big98277
11 days ago
@i_am_emmie01
@jameZpaedaE
@realdebby10
Haha π abi feel say na weed be our happiness nor know say una don add football join am ooπ
Big Doms
@doms_big98277
11 days ago
@i_am_emmie01
@jameZpaedaE
@realdebby10
Make una way be Ronaldo and Messi fans go sleep country dey spoil more una dey yarn about who score and who nor score dem suppose flog all of una ooππ
Big Doms
@doms_big98277
11 days ago
@jameZpaedaE
@i_am_emmie01
@realdebby10
lol π i nor dey support any body to me both na best and goat for each of dem own pocket lol π
Big Doms
@doms_big98277
11 days ago
@i_am_emmie01
@realdebby10
Today way una goat score una nor wan let x rest oo shuππ
Big Doms
@doms_big98277
11 days ago
@i_am_emmie01
@it_Rutie
@DanielRegha
Dem gat tie una flog π
Big Doms
@doms_big98277
17 days ago
@peace_igho
Ratatou
Last Seen Users on Sotwe
smallwldnass
Seen from
Turkey
Pack de famosos
Seen from
Colombia
North Western Modelers
Seen from
United States
πSΔ°Z GΓNDERΔ°N BΔ°Z PAYLAΕALIMπ¦π
Seen from
Turkey
HΓΌlyaππ₯β€οΈβπ₯
Seen from
Turkey
Lizzy Gπ€
Seen from
Canada
Brooklynndiener
Seen from
Canada
εθ±ε€§ηδΈε²
Seen from
Japan
Pathan Jan
Seen from
Netherlands
Ψ§ΩΨ£Ψ³ΨͺΨ§Ψ°
Seen from
Egypt
Trends for you
1
Happy 4th
Under 10K tweets
2
SPLC
Under 10K tweets
3
Canada
Under 10K tweets
4
Patriot Front
Under 10K tweets
5
Feds
Under 10K tweets
6
Independence Day
Under 10K tweets
7
#4thJuly
Under 10K tweets
8
Paul Pelosi
Under 10K tweets
9
#PARFRA
Under 10K tweets
10
Tiafoe
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
240.7M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119.2M followers
3
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.7M followers
4
Cristiano Ronaldo
@cristiano
110.8M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107M followers
6
Rihanna
@rihanna
97.7M followers
7
NASA
@nasa
92.2M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
90.9M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
87.8M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
81.6M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
73.1M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
70M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
69.8M followers
14
YouTube
@youtube
68.7M followers
15
Bill Gates
@billgates
63.9M followers
16
Neymar Jr
@neymarjr
62.8M followers
17
The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers
18
CNN
@cnn
61.9M followers
19
Selena Gomez
@selenagomez
60.9M followers
20
X
@x
60.8M followers
Olivia
Online
β¨
β
π«