@iamcomputer__ Even the Bible says it that study to show yourself approved.
You have to study so that you will know when your pastor is telling you lies.
You see this religion discussion ehn!
You have to be wise o
i remember when me and my guy go do weyre for him ex side, no be small wahala we follow dem drag that day. her mama and papa beg us tire we no even hear anything.
couple months later, i follow my papa go drop something for him oga side, na the babe house we drive enter. π
I dey tell you
π€£π€£
As I see the video, I talk say if that guy wan survive, make he just comot for the country because by the time wey dem get him time ehn.
Apology no go save am
Na clout go finish Nigerian youths
One guy post video wey e dey drive as e reach police checkpoint e no stop and he hit police wey dey road
E still get mind post am for TikTokππ
Na when video start to dey trend werey come delete
Make e just comot country cos e don finish π
As a woman, if I'm eating your money that shows how much I love you. Because I have a lot of rich women out there who are fighting so hard for that same opportunity, but I just choose to eat yours. It's a privilege for you
@PoojaMedia@5starbarber_1@folasanwo π€£π€£ aswear!
E go be like film for him eye, he wan dey compare school team to professionals that trains daily.
Na like 99-0 dem go chopπ€£