@kweku_atisac@ECGghOfficial Oh chale person go use en own money buy meter, use en own money buy prepaid now make dem supply light π‘ e turn problem π€¦π»ββοΈ.
@MoMoFromMTNGh Itβs only your network that records the highest MoMo fraud cases, so you people clearly know whatβs going on. If someone makes even a small transaction, fraudsters start blowing up their phone, but the same transaction on Telecel and nobody calls. Fix up and stop the nonsense.
Omoh! E be like say to find man don hard pass wetin we think oo! See as women dey pray with full passion, wear wedding gown go church just to pray for husband! π§πΏββοΈ