Quality 3 in 1 bag for Queen’s👑
Available in different colors
Shop @driplikeawinner
Price:24,500
Location:Osogbo
Delivery:Nationwide🛍️
Please help me RT
@InsideOsogbo@InsideIlorin_NG
Omoo,the one wey still Dey shock me today na all this churches that females do no longer cover their hair broo😂
That use to be a huge taboo,if I Dey go church and I no tie my scarf.
Wetin I wan go do abeg 🌚
But now ehn,except white garments churches..hmm