God never asked you to figure out the how. In fact, the Scripture says, “Trust in the Lord with all your heart and lean not to your own understanding.” We serve a supernatural God. He can make things happen we couldn’t make happen.
The devil doesn't work for God. God doesn't need him that was why God sacked him from his previous employment as the chief of worship in heaven.
The devil works for himself, Never think that God uses the devil to teach you anything. The devil is self-employed.
Verse for today: Psalm 119:2;Blessed (happy, fortunate, to be envied) are they who keep His testimonies, and who seek, inquire for and of Him and crave Him with the whole heart.
(AMPC)
Today's verse: John 11:25-26; ²⁵Jesus ansa am, “Na mi bi di resureshon and na mi dey give life. Anybody wey bilive mi go get life even if e don die ²⁶and di pesin wey bilive mi for dis life, nor go ever die. Marta, yu bilive wetin I tok so?"
Today's verse: John 15:4; Make una dey inside mi, so dat I go dey inside una too. As di branches nor fit bear fruit with en own pawa unless e dey inside di vine, na so una nor go fit bear fruit, unless una dey inside mi.
Today's verse: John 8:12; [12] Den Jesus sey, "Na mi bi di lite wey dey di world, anybody wey follow mi, nor go waka for darkness lie-lie, but e go get di lite wey go gi-am life."
Today's verse: Isaiah 53:5; But dem wound am bikos of awa sin; dem beat am bikos of di bad tins wey wi do. Na di ponishment wey e sofa give us peace and en wounds don make us well.
Verse for today; Josh 1:8: Be sure that the book of the law is always read in your worship. Study it day and night and make sure that you obey everything written in it. Then you will be prosperous. (GNT)