@WIZEINTHEBEAT You no get village? Make you no let anybody advice you say leave her for God oo, just Dey carry her matter go village go table am for the people wey Dey control the world make dem settle the matter for midnight
@pitch_aura@FabrizioRomano Thank you so much for this point, those ones talking bullshit knows the truth but they took their eyes away from it. He want coaches to worship him, how would you want your masters to be your slave at every clubs you go to
@dammiedammie35 Tinubu wife thinks say na only Akara we go sell take survive for Nigeria, make she dey there dey watch the way guys dey comot talent from pocket, this my brother now I sure say goat Wey wan knack na em inspire am because the way he dey open em mouth like big goat tell it all
@razorblade300 You lie, the real story didn't say the woman has a daughter that's pregnant, the woman was just fighting because those people blocked the road why praying.