@mayooze@General_Somto The problem we have now is dis same VDM , most of dis ratels winch think he is d one to bring change to dis country , so if we don’t wake up and find d right person we ar nt getting any solution to our problems VDM n his gang are Evil people OMG why ain’t u guy seeing it?
@beri_grizou Aviator gang , naso ur useless influencer will com online and advertised fast bet platform for u guys 100 ways to die young , dey will program it for dem to win and tel y it’s easy, n go back go colect dere advert fee, u mumu go con go d betting app go dey gamble wit ur life
@Olamide0fficial Omo i unfollow him after dt wiz issue oo, no b VDM wey I dey fight dey argue wit my friends for b dis again.. o ti di oloribu bayii, ti e ti ta, he literally put bomb for him leg wit dat statement e con b lik say e use juju for me before , d guy no even dey relevant again ajeh
@MullingsJane@cbngov_akin1@davido As in na wetin I wan ask b dat, wats cause d fight and what are dey fighting for, can anyone frm osun enlighten us and leave davido out of dis issue