@official_Gegeh Idiot if den no call u out na so una go dey do if u no help am d media would thank her stat for speaking up or else who sabi say something lik that dey happen to your blood sister warray
@NigeriaStories They need to reorientate all this police fr shitty people they almost took my left eye away 2023 along benin road i cant forget am still looking for those bastard along d express way @PoliceNG