@Toluwase_x Even for the Nigeria
Burna no fit give Travis Scott
Shabozey or mick jagger their no 1 on Apple Music but you Dey insult this one foolish fanbase.
@Daddyo_music@naijaconfra Make dem no work make them Dey busy Dey mutiny up and down
If blood hungry Una make Una enter bSts
Na so maph drop one exec earlier this year no response yet and you tell me say STK sabi he work for that zone. Shun cultism sha
@naijaconfra This KK sha make men inform Icelanders make them deal with those Bst small
Cos if men declare war on them e go worse pass wetin dem expect. Make their prick just Dey rise anyhow