@AyilolaElisha Go on sir!……invite him! We won’t advice u otherwise. Shebi u kno the kind woman wey u wan marry?…..Ride on sir, e go soon clear for ur eyes sey u no kno shxt abt the woman wey u wan marry.
@Roskunnagi@VivianIfeomaOj Help me ask the idiot…..na mumu she be na. I pity any man wey go marry or date the ozuo cos cheating is written all over her face.
@VivianIfeomaOj Who be this one?. How were you able to get on social media sef. Ode! Na gurl like you go get husband still dey sleep with different men. Supporting nonsense! If na your papa your mama do that kind thing to, you go like am abi? Better delete all your social media accounts. Ozuo!