@iwunze_peter@__olanrewaju__ lol 😂 you’ve not heard anything sef. All I just told you are backed up with evidences, no cap! Abi na when she strip herself completely nak£d when I dey do my house warming and baby naming ceremony. I mean complete nak£dness o not bra and pant
@iwunze_peter@__olanrewaju__ Step ke! Biological! You don see mama wey dey set pikin up with popo before? You don see mama wey dey forge documents sell pikin properties before? Abi you don see mama wey dey carry pikin name go Alfa and babalawo make them ruin the pikin life?