@itsBayleyWWE@StephMcMahon You and Sasha no longer make us enjoy wwe women department because of too much dirty games you play. How can you take off an official shirt and conclude match by yourself and for yourself
This one wey Dem say America don impeach Donald Trump na good news o o o... oya make Nigeria try do the same to this Ram head President Buhari... but e nor fit work wey everyone for house of rep dey collect their own kpaje like slaves under buhari.yeye nation