@in0body__@only1baddestSpy Them born your papa well to miswaka around jvm
You kukuma know say ayes na kidnapping squad
Ndlea fit carry you make you and for my bees hand. ⚰️
@in0body__@only1baddestSpy Haha see aro wan go jvm
You go first write your will give your family. We na ww so even where I dey mark your fellow jonsing bg map him no know. Una days are numbered
@only1baddestSpy So like this now you no sabi that fat black boy wey na bagger
Wey Dey roll with Una wey na abj boy ?
Abi until him first down before your 99 go rugged pass 1