@BellaShmurda thanks sooo much for all you have been doing for me Baami 🙏😭
I need someone to help me tag baba right now 😒 he no go bad if dagbana republik welcome me oo family 😭🤲
🐋🐋🐋
I’m glad everyone knows I’m a co-writer on formation by Ag baby and Badoo …
When it’s time for me to start earning my money make una come tell me one story again . Hmmmm una mind no go touch ground .. oloriburuku manager self Dey talk about last card 😹😹
Artist go Dey do fine he go enter the wrong record label … gbam, him life go just start to Dey Dey miserable 😭 😂😂… werey jakpa before dem kill you oooo 😭😂…
🐋🐋🐋