@Olamide Who be all this peller and co wey you dey dash money naaa
Is it cause we arenโt verified thatโs why you no sabi the love street gat for you @Olamide
Those guys already made money find me at least Iโm a fucking big fan !!! @Olamide
@Olamide@Olamide
We both are Barca Fan and still I love your vibe and music but seems you no fit recognize us wey no get
All tweets we posted and reposting
I dey argue and fight for you behind your back cuz you be my best ever but you no dey see me
Me Iโm tired ooo @Olamide
@Olamide@wizkidayo@Olamide
You keep giving those that have money money
While we wey no get and na we love you pass
I no even know how you wan take see my tweet after so many years of loving you and your vibes
@Olamide
You must reply me ooo
Me Iโm no happy like this