@Naomijoshbaby Why are you still with him..why not drop him and go for your backup instead….for this world wey women pass men you wan use “backup “ threaten us dey play😂
@DurkioWiz Na here relationship dey start.. before you go know, you’ll hear that one billionaire son is about to marry one billionaire daughter..because what, they meet in a family gathering like this..i have said i countless times, na only for nollywood poorman fit marry richman pikin
@sammiecash22692@fimlex2 My own be say if he no wan give them , he should leave gently without hurting anybody..
I’m against him using his car to run on the boy its not good atal..
if you no wan give, go your way.
@justranky@fimlex2 Remember the little boy no carry gun or knife ooo
He’s just begging why not tell him you don’t have or just snub them and live the arena gently ..
If say t dollar na davido, that means na. Everyday his car go dey chop blood naa..