@Odumodublvck_ Check the distances way u Dey run for 5 aside Nd check the distances way u Dey run for full pitch
5 aside way u just Dey do short passes, full pitch ur RB go throw u pass, u no get choice than to pursue that ball
@_Somtochi@_Somtochi bro u talk true abeg
Like 5 v 5 way boys Dey play 40 mins to 1 hour Dey enjoy ball if ur set good, but 11 v 11 way boys go play just 35 mins u don Dey gasp for air and Dey wan tell me say 5 v 5 hard pass.. lol
@BashirAhmaad Omoo we can’t allow this kind of electoral manipulation by 2027 oo, @BashirAhmaad is the kind of guy that’ll know that the process was clearly tampered with and he’ll still say it was “the people’s choice”.
@eazykeal@sakasticc Oga u u no Dey play ball ?
If dat one hard for u, fine Nd good
Me I talk the one way hard for me, u sef talk ur own, no Dey follow mouth