I have a massive communication issue which I'm really working on. Sadly, we might actually fall off if you expect me to initiate things first before you do ๐
Man the pressure wey dey church these days dey kpai me walahi, I just came here to have some peace of mind and worship my savior, why una dey forcefully hand me account number for piece of paper make I do transfer.
I go take my time write text send you, you go reply am with vn. Me wey type my message I no sabi use vn abi? Please if it's typeable, type the FUCKIN message!! don't send me vn's at all, I don't have the patience to listen to em, I might be in a place that I can't play vn please!