If you bet with some kain money for abroad, the bet company go think say you get gambling problem, dem go even call you or ask if you need help.
Sportybet no send o, make your life dey spoil dey go, dem no send you 😂😂
My dealer track me come this evening....
This guy get iPad wey him de use document him debtors....
I first see my name for number 19...100k plus...
The first name wey de the iPad...the guy de owe 12m...bro 12 million for igbo? 😂