Home
Language
English
Türkçe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
Davido is the best
Lagos, Nigeria
Joined October 2022
61
Following
44
Followers
2.5K
Posts
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
1 day ago
@Analyst_365
Omo but one team go fuck up And I’m thinking it Aston Villa
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
1 day ago
@jujupunter
Juju abeg do me something My company no allow me collect advance payment I no get money to play today game
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
1 day ago
@DOBLE_L001
Thank Goodness say u no drop am I for Dey regret like this I don sleep off
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
1 day ago
@39billion
Omo 39billion we was so close yesterday 32/39 My edit nah two spoil am omo
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
1 day ago
@DOBLE_L001
Make person help my life with 1k
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
1 day ago
@DOBLE_L001
Bro change ur name back This under 21 u dey boom dem steady Wetin Dey sup I remember one time like that this niggos Dey play 4:4 3:5 omo
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
1 day ago
@DOBLE_L001
Guy be like u go change ur name back Omo na small remain I go soon enter village
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
1 day ago
@Analyst_365
Omo 1.5 was just 1.17 wtaf is that Omo I suppose send ogun go meet dem Omo 23k gone which money I one use play tomorrow And I don Dey happy say I go boom 23k
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
1 day ago
@karoblaqx
Wetin sup for July u be broke
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
2 days ago
@DOBLE_L001
Ajeh Omo if I see that kind money I go just Dey on a low key
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
2 days ago
@39billion
Omo we go again Even though e no go reach 4:00
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
4 days ago
@jujupunter
lol 😂 the one wey I no play one kor boom 💥 Omo this life no just balance
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
4 days ago
@DOBLE_L001
Thank God say u no add dem for over 2.5
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
4 days ago
@DOBLE_L001
We go again but omo staking power don go down
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
5 days ago
@jujupunter
I fear the one I play dem never start am Omo fear move me
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
5 days ago
@sammy_odims
I swear na 30# I Dey use play d game now I no Dey edit rubbish again
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
5 days ago
@jujupunter
We go again today
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
5 days ago
@davidbakere1
lol 😂
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
5 days ago
@davido
Omo Davido abeg we wey Dey online Dey suffer to If na to Dey wash ur clothes i fit do am Just pay more dem im earning now
OLUFEMI EMMANUEL
@eezees23
5 days ago
@39billion
I don give up I no Dey play again If u one boom boom I’m done ✅
Last Seen Users on Sotwe
huang
Seen from
Malaysia
(🔞) Titty Paradise
Seen from
United Kingdom
زيزو المصلاوي
迷人奈奈酱
Douglas Kline
Seen from
United Kingdom
Sandra
Seen from
United States
أم سوسو المصرية
Seen from
Israel
Indo bokep 18+
Seen from
Malaysia
AvikBL
Seen from
India
Mud Baby
Seen from
Indonesia
Trends for you
1
Rodgers
Under 10K tweets
2
#dwts
Under 10K tweets
3
Iowa
Under 10K tweets
4
#MissUniverse2026
Under 10K tweets
5
Allar
Under 10K tweets
6
Maura
Under 10K tweets
7
Porsha
Under 10K tweets
8
Spain
Under 10K tweets
9
Caleb Martin
Under 10K tweets
10
Tom Holland
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
240M followers
2
Barack Obama
@barackobama
118.6M followers
3
Cristiano Ronaldo
@cristiano
114.4M followers
4
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.7M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
106.9M followers
6
Rihanna
@rihanna
98.6M followers
7
NASA
@nasa
92.1M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91.7M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
89.9M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
83.9M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
75.4M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
73.3M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
70.8M followers
14
YouTube
@youtube
68.6M followers
15
Neymar Jr
@neymarjr
66.3M followers
16
Bill Gates
@billgates
65.2M followers
17
Selena Gomez
@selenagomez
63M followers
18
The Ellen Show
@theellenshow
62.1M followers
19
CNN
@cnn
61.7M followers
20
X
@x
60.6M followers
Olivia
Online
✨
⭐
💫