@ultimate_kombo Hope say u dey ready to cook Portugal if them no win Chile bcoz na them dey always say South American teams no good reach European teams oo @ultimate_kombo
@carterefe__ I don buy the fuel since around 3pm na I dey here,e con be like say I no get money I dey lie for the workers, I don message Snappyexchange tire but them dey use me play for WhatsApp abeg if u see this comment help talk to them make I fit comot here abeg ππ½
@carterefe__ Boss abeg tell snappyexchange to credit me the 1550 wey I withdraw,I dey fuelstation,I buy 6k fuel then I withdraw1550 from them make I add to the 5k wey dey my acct them no gree credit me,I message them instead of them to credit me them dey use me play forWhatsApp @carterefe__
@john322226@jee477743@john322226 I predict the correct score for ur post wey u say u won do giveaway but up till now u never talk about that post again
@john322226@TheGoalsZoneHQ@john322226 You said predict the full time result and I did but still yet I still havenβt seen a post of you saying you want to credit the people that gets it right π