@DRNwambz@Odumodublvck_ who wan shift post? no be you dey do am rn? you ask me for european trophies, i don give you. no shift am again o. i was alive two weeks ago when we won prem.
@DRNwambz@Odumodublvck_ when mourinho dey use low block, na tactical genius. arteta turn reach, na haramic headless chicken. we go jam twice next season.
@DRNwambz@Odumodublvck_ i like as you talk โcentre back.โ but no be my best, na world best. and why i go answer una calls? i tell una say i no watch the match?
@DRNwambz@Odumodublvck_ piss poor stats โcause we no win on possession? all the years wey we win on possession, where una dey? the โbest attacking team in the worldโ couldnโt score โset piece fcโ with open play. we dey play 11 psg players, still dey play ref on top, and you wan try bant me? disregard o.