@dangbanamanager Una many weh go regret am and people weh carry am for head nah all this once weh dey do government work thatโs doesnโt know anything about business una go regret am
@favogbuji E go shock you say robot go soon take your job I pity all this ranting about Igbos una go understand later why American dey avoid Chinese product
@chudy_jnr If nah by production 10big men in aspanda can do itโฆ.Iโm into a building materials sabah company just went to China straight and import every fucking mechine needed by our people dem supply us unread of going China
@Dailyfarmdiary Nah why person Dey tell me say if he get 20m he no go use am travel he go use am do business bruh I give you 5years that 20M in Nigeria no go remain