@FoluboiNg Try learn dey analyze ur games urself this is from last night I nor go post my wins make dem go with their odds wen dey cut and dem dey win but I still dey follow the get why
@lordshipszn Omo make una still help me na like me and my kids nor get food to chop for morning oh I risk my last 3k today all game die oh I be single father who truly needs assistance oh life is not friendly with me at all oh
@azajadman Bcos of help na person go suffer to retweet ur last 20 tweets after I don retweet 40 from yesterday them really say who wan help u nor go stress u
Retweet and drop screenshot of your PalmPay or opay debt now let’s share the 300k make sure you already retweet like and comment on my last 40tweets on my timeline