I’m CHIMYENUM JEFFERY EMEKA & I run successful Snap Ads for club owners, musicians, restaurants, fashion stores, makeup artists, hair salons and event planners.
If you sell it, I’ll find the people buying it.
DM me now !🏄🏿

@royalpeterarome Abeg no smash your phone for ground o
If you smash am How you go take send me aza ?
I go jump from third main bridge if you no send aza now
Bro pls send aza na
@royalpeterarome Sand no Dey kee you fit Dey chop am with bread & ogbono soup
If you no send aza now I go vex call your babe tell am say you get pikin for mushin
Bro please send aza na
@royalpeterarome Na you sabi o bros
I don already tell my landlord say I no go pay rent till you send aza
Do fast send aza make them no throw me comot
Pls send aza brooo