Nah man wey do pass himself for babe be Dodoyo
Man wey dey care for babe wey no send him papa nah Dodoyo
Man wey dey give but never collect nah Dodoyo
A lot of you guys just use d word anyhow π€£
@Officialtiblaze But @Officialtiblaze you're a bigger person nah why did you keep yourself around someone who manipulate you in such ways it mean there's something you gain that you don't speak about the question is why did you stay for so long it guess you believe in yourself nah El Chapo
@Officialtiblaze But most of them see Seyi vibez and Shalipopi as bad person when they leave the label if pity that TML sha cos he's too silent and he go dey go through hell lowkey
@rahman_jago_ Some of them just dey do rubbish Ycee no lie i swear imagine you wey never know wetin you wan use your life do dey call Rahmon Jago Olodo una dey use correct English package una problem ota fun gbogbo yin ππ
@officialnairam1 I Dey Wonder The Kind Of Mood Baba Go Dey Tonight Omo I Wish Arsenal Success Sha Gunners Congratulations π @officialnairam1 Just Bless Me With This Mood I Know You'll Be Very Happy Tonight Up Gunners β€οΈβ€οΈπ