Girls wey dy use iPhone no dey even move me again, nothing dey their AZA, dem go just dey look rich outside you go dey happy say you don meet who get funds like you,na until you begin dey roll with her, e go remain small make you ask her " who give you money wey you use buy this phone ?"