Fine fine girls come dance with me
Oh baby sunmomi
You Dey with KOAS
Relax your body Sunmomi
Your body suppose Dey museum
Oh baby Sunmomi
Take am play take am play
Oh baby Sunmomi
Prompt :
Photorealistic 9:16 video. A young Black woman with short cropped
natural hair sits in a brown wooden armchair in a warm hotel room,
wearing a long opaque leopard-print knit dress and clear heels. She
recrosses her legs, adjusts her sleeve, then looks into the camera.
Warm tungsten lighting, mirrored door and cream curtain behind her.
Real skin texture with pores and shine, natural shadows, 35mm
documentary look, static camera, subtle handheld sway.
E go shock you how KOAS take dey know these things
Never chasing clout for people to notice me
Wetin the world carry
You no go fit see finish
Stay ambitious, can't afford to lose my discipline
Been a minute wey I don dey for your TIMELINES
Humility dey make the n*gga see finish 💨