@Apple The iPhone 12 Pro Max Iβm using was caught in a little rain, and now the Face ID has stopped working completely. ππ I honestly thought it was water-resistant, so I never expected a little rain to cause this much trouble. Please, I really need your help with this
@theapplehub@theapplehub the iPhone 12 Pro Max wey I dey use I think say na water resistant una call hamοΏ½οΏ½ rain beat me with the phone no be heavy rain ooo and the Face ID comot π₯Ήπ₯Ήππ
Good morning my x familyβ¦.make he no be like say naa only me Dey reason something elseβ¦.. make una comment I wan understand something abeg πππ